LyricsRoll

All For You Lyrics – Joeboy

English 63 Rollteam

Official Music Video

All For You Lyrics

[Intro: Joeboy]
Yeah yeah yeah yeah
Oh, I think I drank too much

[Pre-Chorus: Joeboy]
She wan, break up with her boyfriend 'cause of me
Sey na only me wey she want
She no want-y nobody
She wan, break up with her bobo 'cause of me
Sey na only me wey she want
She no want-y nobody

[Chorus: Joeboy]
I don't feel like I deserve your love oh baby
E no Dey be like sey I deserve your love oh mama
I no dey feel like I deserve your love oh baby
It don't feel like I deserve your love oh mama
'Cause am all for you
Make you no fear, don't you bother
Elele!
Girl I'm all for you
Make you no fear, ko se normal

[Bridge: Joeboy]
I can be that somebody
Somebody
If you need this somebody
Baby you can call on me
I can be your company eh
Somebody, somebody
If you need this somebody
I can be your company
Baby you can call on me (Yeah)

[Pre-Chorus: Joeboy]
She wan, break up with her boyfriend 'cause of me
Sey na only me Wey she want
She no want-y nobody
She wan, break up with her bobo 'cause of me
Sey na only me wey she want
She no want-y nobody
(Yeah yeah yeah yeah)

[Chorus: Joeboy]
I don't feel like I deserve your love oh baby
E no dey be like sey I deserve your love oh mama
I no dey feel like sey I deserve your love oh baby
It don't feel like I deserve your love oh mama
'Cause am all for you
Make you no fear don't you bother
Elele!
Girl I'm all for you make you no fear ko se normal

[Outro: Joeboy]
She wan, break up with her boyfriend 'cause of me
Sey na only me wey she want she no wanty nobody
Joeboy pon deck!

**All For You by Joeboy songtext is informational and provided for educational purposes only. No representation or warranty is given as to their content. The user assumes all risks of use. LyricsRoll takes no responsibility for any loss or damage caused by such use. All content and videos related to "All For You" Song are the property and copyright of their owners.

You May Also Like...

Official Music Video

Cast & Crew



Joeboy (Singles) Tracklist

FAQs & Knowledge

Who is the singer of "All For You" song?

"All For You" song is sung by Joeboy.

Who is the lyrics writer of "All For You" song?

"All For You" song lyrics written by Joeboy.

Who is the music producer of "All For You" song?

"All For You" song music composed & produced by BeatsByKO.

When was "All For You" song released?

"All For You" song was released on November 7, 2019.