LyricsRoll

Baby Lyrics – Joeboy

English 68 Rollteam

Official Music Video

Baby Lyrics

[Intro: Joeboy]
The one
(The one, the one, the one, the one...)

[Verse 1: Joeboy]
What I fit do to get your love
Girl I don give you all I got
But it's not enough for you
Shey u fire me catapult of love
Na why be say I no fit get enough of you

[Chorus: Joeboy]
Wetin be that
Nothing I can't do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare, wole
Wetin be that
Nothing I can't do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh

[Refrain: Joeboy]
Baby shey you dey for me
As I dey for you
Baby shey you dey for me
As I dey for you
Oh no, no

[Chorus: Joeboy]
Wetin be that
Nothing I can't do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole
Wetin be that
Nothing I can't do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh

[Verse 2: Joeboy]
What you wanna do girl
Where you wan go
'Cos anywhere you go, girl
I go follow go
Cos I like the way you back it up
The way you go down low
And that's the reason they be hating on you
Who are those?
Baby you the baddest
Step on the dance floor and show your madness
I will be your king
You will be my royal highness
Out of all the girl them you are the flyest

[Outro: Joeboy]
Baby shey u dey for me
As I dey for you
Baby shey you dey for me
As I dey for you

**Baby by Joeboy songtext is informational and provided for educational purposes only. No representation or warranty is given as to their content. The user assumes all risks of use. LyricsRoll takes no responsibility for any loss or damage caused by such use. All content and videos related to "Baby" Song are the property and copyright of their owners.

Official Music Video

Cast & Crew



Joeboy (Singles) Tracklist

FAQs & Knowledge

Who is the singer of "Baby" song?

"Baby" song is sung by Joeboy.

Who is the lyrics writer of "Baby" song?

"Baby" song lyrics written by Joeboy.

Who is the music producer of "Baby" song?

"Baby" song music composed & produced by Dera The Boy.

When was "Baby" song released?

"Baby" song was released on March 1, 2019.