Beginning Lyrics – Joeboy
Official Music Video
Beginning Lyrics
[Verse 1: Joeboy]
Omo walai
If them point gun to my head say make I deny you
I go tell them sey lai lai
No be lie
I fit to spend all of my money on you (Oh no)
Spend a couple couple milli on you (Yeah yeah)
Give you loving till you say e don do (Ye ye)
[Chorus: Joeboy]
Special type of feeling that I feel when I'm with you
O n du n Mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can't let you go
[Post-Chorus: Joeboy]
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
[Verse 2: Joeboy]
This love no be ordinary thing
You suppose to be one night fling
But now I don dey catch feelings
I dey vex when I see you with another person
Oh no!
I no dey concentrate no more
Make we felicitate jowo
Hold me tight and rub on my head baby o
Make I feel alright (Ye ye)
[Chorus: Joeboy]
Special type of feeling that I feel when I'm with you
O n du n mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can’t let you go
[Post-Chorus: Joeboy]
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
[Outro: Joeboy]
Ohema o as I dey call you make you answer
(Fall in love o)
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you
I'm beginning to begin to fall in love
Ohema o as I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer
So whenever you hear this vibe
I just want you to vibe with it
'Cause it's a banger
Joeboy give them
Joeboy give them
Joe, Joe, Joeboy 'pon deck
**Beginning by Joeboy songtext is informational and provided for educational purposes only. No representation or warranty is given as to their content. The user assumes all risks of use. LyricsRoll takes no responsibility for any loss or damage caused by such use. All content and videos related to "Beginning" Song are the property and copyright of their owners.
You May Also Like...
This is the end of "Beginning Song Lyrics" by Joeboy. If you discover any mistake in the song text, please send the correct lyrics by using the contact us form.
Official Music Video
Cast & Crew
- Album
- Joeboy (Singles)
- Artist / Band
- Producer(s)
- Killertunes
- Writter(s)
- Joeboy
- Released On
- August 16, 2019
Joeboy (Singles) Tracklist
FAQs & Knowledge
Who is the singer of "Beginning" song?
"Beginning" song is sung by Joeboy.
Who is the lyrics writer of "Beginning" song?
"Beginning" song lyrics written by Joeboy.
Who is the music producer of "Beginning" song?
"Beginning" song music composed & produced by Killertunes.
When was "Beginning" song released?
"Beginning" song was released on August 16, 2019.